Top40-Charts.com
Support our efforts,
sign up for our $5 membership!
(Start for free)
Register or login with just your e-mail address
 Videos 

Mr Eazi - Surrender (feat. Simi) [Official Video]

Mr Eazi confesses his adoration for his love interest's "ileke idi" in the official video to his hit song "Surrender" featuring the soothing vocals of Simi. Life is Eazi, Vol. 2 - Lagos To London is OUT NOW! Stream & Download Here: http://listen.platoon.ai/lagos-to-london Watch Surrender animated video here: https://youtu.be/gqm6vwoHzFI Watch emPawa 100 Videos Here: https://bit.ly/31hURbD Watch emPawa Africa Exclusives Here https://bit.ly/2Mypea9 Lyrics Baby make you loving the boy Baby make you kiss the boy Baby make you loving the boy Baby you for kiss the boy (kiss the boy) I surre I surre to your ileke idi o I surre I surrender to your ileke idi o I surre I surre to your ileke idi o I surre I surrender I no say I no strong like Mike Tyson I no say I no getty the voice like Michael Jackson I no say I no sweet like Zara Larsson I no say I no getty money like Richard Branson But wetin I get e pass the money wey you want If you give me a chance I give you everything I got I dey pray to God that this loving is enough Baby I just want to let you know I surre I surre to your ileke idi o I surre I surrender to your ileke idi o I surre I surre to your ileke idi o I surre I surrender to your ileke idi o I surre I surre, like say na felony o I don’t care, I don’t care about you money o You surre, you surrender to my ileke idi o No dey fear omo just call me your honey o No forget baby, set reminder I open my heart baby, come make you enter Carry your matter for head, your defender For you baby, for you omo I no want Mr Jackson, you know me better I am loving your melody, lori instrumental Anything you have is enough tori Baby I surrender to your to to ri o I surre I surre to your ileke idi o I surre I surrender to your ileke idi o I surre I surre to your ileke idi o I surre I surrender to your ileke idi o Love Love Loving the boy Baby making you kiss the boy [Zagadat] Baby make you loving the boy Baby you for kiss the boy Baby make you loving the boy Baby may you kiss the boy [Zagadat] Baby make you loving the boy Baby make you kiss the boy Credits: Oluwatosin Oluwole Ajibade, Simisola Bolatito Ogunleye, Pheelz, Julian Nicco Annan & Alastair O’Donnell Follow Mr Eazi Facebook: https://www.facebook.com/officialmrEaZi/ Twitter: https://twitter.com/mreazi SoundCloud: https://soundcloud.com/mreazi Instagram: https://www.instagram.com/mreazi Web: http://mreazi.com YouTube: http://smarturl.it/MrEaziYouTube #MrEazi #Simi #LagosToLondon
Top songs from around the world today


© 2001-2025
top40-charts.com (S6)
about | site map
contact | privacy
Page gen. in 0.0530310 secs // 58 () queries in 0.033563613891602 secs